
"Man Must Chop" by Agbinya Mario Gabriel
Agbinya Mario Gabriel@agbinyamariogabriel183767
1 month ago
Man must chop, na wetin dem talk,
Hunger no dey wait, e no dey knock.
From morning reach night, we dey hustle,
Stomach no fit hear say money dey castle.
Man go dig, man go plant,
For farm or market, e no matter the chant.
Garri, yam, or small egusi,
Anything wey go make belly no dey fussy.
To continue, click the link below. Don't forget to like & comment.
Sponsored by my Nircle Family.
#poetry
#blog
#writinginprogress
#readmynircleblog
#nircleblogpost
#nirclefeeds
#forum
#nirclecommunity
#nirclestories
#hello
